Aaron go always wear dis dress wen e dey serve and pipol go hear bell sound wen ever e dey enter or komot from di Holy Place where God dey, (dis bell na to know if e dey alive or don die).
Just as apple tree dey among oda trees for forest, na so my love bi among di yong men. I dey like sidan for where e dey and en fruit dey sweet mi to chop.
Nor bi una choose mi, but na mi choose una. Bikos of dat, I don give una pawa to bear fruit wey go last, so dat my papa go give una anytin wey una ask am for my name.