32 E go get hole for top and dem go weave di hole korna, so dat e nor go tear.
King Uzzaya give all di sojas shield, spears, helmet, breast-plates, bows and katapault stones.
From den go, half among my men dey work and half dey guide, dem wear war klot and hold spears, shields and bows. And di leaders really support di pipol
No swod fit wound am; no spear or arrow fit enter en body.
“Na blue yu go take paint evritin for di priest garment.
Yu go make pomegranate fruit from blue, purpol and red wool round di ending for di dress bottom and gold bells go dey round am.
Di robe centre open like kollar wey dem weave di korna round, so dat e nor go tear.
and fine linen priest kap, linen head-band and fine linen undawear.