Exodus 28:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English3 Tell all di pipol wey know how to do dia handwork well-well and wey I don fill with di spirit wey dey give wisdom sey, make dem make Aaron garment wey go make am difren from oda pipol as e dey serve as my priest. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |