Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 28:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Den make two ring with gold kon tie dem for di korna under di Breast Plate for inside, near di priest garment.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 28:26
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Onyx stones and oda tins wey dem go put for di priest garment and for di chest side.


den di oda two end for di two shain, yu go tie am join di two set kon still tie am join di shoulder pieces for di priest garment front.


Yu go make more gold ring kon tie dem under di two shoulder pieces for di priest garment front, near where dem join am for top around di priest garment.


(Di priest wey wear di priest garment na Ahijah wey bi Ahitub broda Ikabod pikin and na Finehas wey Eli di priest for Shiloh born, na-im bi Ahitub papa.) Di men nor know sey Jonatan don leave dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ