Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 28:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 den di oda two end for di two shain, yu go tie am join di two set kon still tie am join di shoulder pieces for di priest garment front.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 28:25
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make yu use pesin wey know how to rite for stone take rite Israel shidren name for di two stones and make yu put dem on-top di gold.


den yu go tie am with two pure gold shain wey dem twist like rope.


Yu go tie di two gold shain join di two rings for di end for di chest side,


Den make two ring with gold kon tie dem for di korna under di Breast Plate for inside, near di priest garment.


E go get two pieces for front and back wey dem join for di shoulder.


Dem take pure gold make shain wey twist like rope.


Dem make shoulder part for am kon tie am join di two kornas, so dat dem go join dem togeda.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ