19 Di third row go bi one jacint stone, one agate stone and one ametist stone.
Di sekond row go get one diamond stone, one safaya stone and one emerald stone.
Di fourt row go get one chrysolite stone, one onyx stone and one jasper stone. Yu go kover dem with gold for where dem go set dem put.
di third row na with jacint stone, agate stone, ametist stone
I go build una towa with rubi kon use stones wey dey shine like fire take build una gates. And di wall wey surround una, na jewels I go take build am again.