Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 28:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 den yu go tie am with two pure gold shain wey dem twist like rope.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 28:14
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na shain wey dem weave dem take dekorate di top


Each of di pilas high rish twenty-seven fit. Di bronze top for one pila high rish four and half fit and dem dekorate di bronze with pomegranate fruit. Na so too dem dekorate di sekond pila.


Make yu use pesin wey know how to rite for stone take rite Israel shidren name for di two stones and make yu put dem on-top di gold.


“Make tailor wey sabi design klot, design di chest side wey dem go wear wen dem won go know God mind. Make yu make am like priest garment material: wey bi fine linen wey dem weave with gold, blue, purpol and red wool.


Dem take pure gold make shain wey twist like rope.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ