13 Make yu set am with gold for two place,
Make yu use pesin wey know how to rite for stone take rite Israel shidren name for di two stones and make yu put dem on-top di gold.
den yu go tie am with two pure gold shain wey dem twist like rope.
Dem make two gold dekorashon and two gold ring kon tie di two rings join di end side for di Breast Plate.
Den e make di Breast Plate kon design am like di priest garment with gold, blue, purpol and red wool with fine linen.