10 Six names go dey for one stone and di oda six go dey di sekond stone, just as dem take born dem.
Dem sidan for en front as dem take born dem; from di first-born go rish di last born. Di men kon dey sopraiz dey look demsef.
Make yu use pesin wey know how to rite for stone take rite Israel shidren name for di two stones and make yu put dem on-top di gold.
Den yu go take two onyx stone kon use am rite Israel tribe names put for inside.