Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 27:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Put di poles inside all di rings and di poles go dey di two altar side wen dem dey karry am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 27:7
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu go use akasia wood take make all di poles kon design dem with gold, so dat dem go fit karry di tabol with dem.


Den yu go make poles with akasia wood for di altar kon take bronze kover am.


Yu go make two gold ring under di borda for di two side, so dat e go hold di poles wey dem go take karry am.


Wen Aaron and en sons don kover di Holy Place and en tools finish; wen time don rish for di pipol to travel, Kohat pipol go karry doz tins; but dem nor go tosh anytin wey dey holy, bikos if dem tosh am, dem go die. Dis na Kohat pipol work for di tent.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ