6 Den yu go make poles with akasia wood for di altar kon take bronze kover am.
Make dem kover inside and outside di box with pure gold.
ram skin wey dem dye with red, fine leda, akasia wood,
Put di filter under di altar leg, so dat e go high rish half of di altar.
Put di poles inside all di rings and di poles go dey di two altar side wen dem dey karry am.
Yu go make two gold ring under di borda for di two side, so dat e go hold di poles wey dem go take karry am.
na 3,200.