Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 27:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Put di filter under di altar leg, so dat e go high rish half of di altar.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 27:5
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Use bronze make filter and ring for en four korna.


Den yu go make poles with akasia wood for di altar kon take bronze kover am.


E make bronze frame for di altar and for under am.


Di size wey low pass from di altar go rish di top go almost high rish four fit. Di oda size for di altar go almost wide rish two fit and di small side go bi seven fit. Anoda part for di altar still get space wey almost rish two fit.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ