4 Use bronze make filter and ring for en four korna.
Yu go make four gold ring kon put am for di four leg; two-two ring for each side.
Yu go use bronze take make all di ash pots, shovels, tossin pot, meat hooks and fire pans.
Put di filter under di altar leg, so dat e go high rish half of di altar.
di altar for di burnt ofrin with en bronze frame wey dey on-top and all wetin e dey use; di wosh-hand basin and en stand,
With dem, Bezalel make di stand for di tent door where dem for dey do meetin and di bronze altar; di bronze frame for am and all di tins wey dem go use for di altar,