20 “Make yu go kommand Israel pipol make dem give yu pure oil wey dem press komot from olive plant kon pour am for di lamp, so dat di lamps go always dey give lite.
E dey give mi food to chop for my enemies present. E pour oil for my head and my cup kon full dey trowey.
oil for di lite, spices for di anointin oil and for di incense wey get betta smell.
“All di tins wey dem go use inside di tent and all di peg wey dem go take hold di tent and di kourtyard curtains, na bronze dem go take make dem.
Dem still bring spices, olive oil for di lite, di anointin oil and di incense wey get good smell.
olive oil for di lantan, spices for di anointin oil and for di incense wey get good smell.
di pure lampstand; en lamps, di lamp wey e set well and all wetin follow am; di oil for di lite;
Yu go bring di tabol inside kon put di tins wey bilong to am on-top; den yu go bring di lampstand inside with en lamps.
Na dem bi di two olive tree and di two lampstand wey stand before di Oga God wey get di eart.
“But di olive tree ansa, ‘I nor go fit stop to produce my oil wey dem dey use take dey honor gods and human being, just bikos I won bi king!’
and Samuel dey sleep for where di Kovenant Box dey. Before day break as di lamp still dey on