Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 27:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 All di post wey dey inside di kourtyard go get silva rod and dem go use silva take make dia hook kon stand dem on-top di bronze.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 27:17
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“For di kourtyard gate, make yu put curtain wey long rish thirty fit. Yu go make am with fine linen wey dem weave with blue, purpol and red wool kon dekorate am with fine design and e go get four post with four bottom.


Di kourtyard go long rish one hundred and fifty fit kon wide rish seventy-five fit and di top go high rish seven and half fit with dia bronze bottom.


From di 1,775 shekel wey remain, Bezalel make hooks for di posts kon kover dia top, den e make rod for dem.


With dem, Bezalel make di stand for di tent door where dem for dey do meetin and di bronze altar; di bronze frame for am and all di tins wey dem go use for di altar,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ