Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 27:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Di curtain for di left side go long rish twenty-two and half fit and yu go support am with three post wey dem stand for three place.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 27:15
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di curtain for di rite side go long rish twenty-two and half fit and yu go support am with three post wey stand for three legs.


“For di kourtyard gate, make yu put curtain wey long rish thirty fit. Yu go make am with fine linen wey dem weave with blue, purpol and red wool kon dekorate am with fine design and e go get four post with four bottom.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ