13 Di side for di east where dem dey pass enter di kourtyard go wide rish seventy-five fit.
Di curtains for di west side go bi seventy-five fit wey dem support with ten post wey stand for ten place for groun.
Di curtain for di rite side go long rish twenty-two and half fit and yu go support am with three post wey stand for three legs.