12 Di curtains for di west side go bi seventy-five fit wey dem support with ten post wey stand for ten place for groun.
kon make forty silva wey go dey under di twenty frame; two silva go dey under one frame, bikos of di two tins wey dem go do kom out from am.
Na di same tin una go do for di nort side for di kourtyard; di curtains go bi one hundred and fifty fit wey dem support with twenty post wey stand on-top di bronze, with silva hook and di rods for all di post.
Di side for di east where dem dey pass enter di kourtyard go wide rish seventy-five fit.
di curtains for di kourtyard, di curtain for di kourtyard front for di Tabanako and di altar with di ropes and evry oda tin wey dem dey use for der.