Exodus 27:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English11 Na di same tin una go do for di nort side for di kourtyard; di curtains go bi one hundred and fifty fit wey dem support with twenty post wey stand on-top di bronze, with silva hook and di rods for all di post. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |