10 Make yu guide dem with twenty bronze post kon put dem on-top anoda twenty bronze stand, den hang di curtains with silva hook wey dem join with di silva rod wey join di post.
Na di same tin una go do for di nort side for di kourtyard; di curtains go bi one hundred and fifty fit wey dem support with twenty post wey stand on-top di bronze, with silva hook and di rods for all di post.