8 Di curtain go long rish forty-five fit kon wide rish six fit.
Di one and half fit for di curtain lengt wey remain for di two side, yu go use am kover di two side.
Each of di curtain go long rish forty-two fit and wide rish six fit.
“Make yu make kover for di Tabanako with eleven curtain.
Den yu go join five curtain togeda kon join di remainin six togeda. Fold di nomba six curtain two times for di Tabanako front.