37 And yu go still make hooks for dis curtain and five post with akacia wood kon kover dem with gold. Den do five bronze bottom for dem.
Make dem kover inside and outside di box with pure gold.
ram skin wey dem dye with red, fine leda, akasia wood,
E hook di curtains for five post. E dekorate di top and dia hook with gold; but na bronze e take make di five bottom.
With dem, Bezalel make di stand for di tent door where dem for dey do meetin and di bronze altar; di bronze frame for am and all di tins wey dem go use for di altar,