Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 26:35 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

35 Make yu put di tabol for outside di Holy Place and di lampstand go dey opposite di tabol near di tent kon face sout, den yu go put di tabol for di nort side.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 26:35
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E put di tabol inside di tent where dem for dey do meetin for di nort side, outside di curtain.


E put di lampstand inside di tent where dem for dey do meetin opposite di tabol for di sout-side.


Yu go bring di tabol inside kon put di tins wey bilong to am on-top; den yu go bring di lampstand inside with en lamps.


Pesin nor dey lite lamp kon kover am with basin, instead e go put am for where evribody wey dey inside di house go si am.


Di building get two rooms. Di first one where lantan-stand dey, “Na di Holy Place.” One tabol and di bread wey dem offa give God, dey der too.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ