Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 26:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Den yu go hang am with gold hook for di four post wey dem make with akasia wood kon kover dem with gold.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 26:32
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na white and blue curtain wey dem tie with fine purpol linen with silva ring and betta stones, dem take dekorate di kourtyard. Dem put tins wey dem make with gold and silva, for di kourtyard groun wey dem design with white, red, blue and black stones.


ram skin wey dem dye with red, fine leda, akasia wood,


“Make one curtain with fine linen wey dem weave with blue, purpol and red wool kon draw di angel wey get feada inside.


Hang di curtain under di hook for di tent roof and for di curtain back. Yu go put di Kovenant Box for der. Di curtain go separate di Holy Place from di Holy of Holy.


And yu go still make hooks for dis curtain and five post with akacia wood kon kover dem with gold. Den do five bronze bottom for dem.


E hook di curtains for five post. E dekorate di top and dia hook with gold; but na bronze e take make di five bottom.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ