Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 26:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 Make yu kover all di frames with gold kon make dia rings with gold, den make one place for di bars. Yu go still kover all di bars with gold.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 26:29
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

As di inside room long, na so too e high rish 30 fit and dem kover evriwhere with gold. Dem kover di temple with cedar panels.


Dem kover evriwhere for inside di temple with gold, plus di altar wey dey di “Most Holy Place.”


Di rings go dey near di rim and e go bi di poles wey dem go take dey karry di tabol.


Di bar wey dey middle for where di oda frames dey, go long from one end go rish di oda.


“Yu go build di tent as I show yu for di mountin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ