Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 26:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Yu go make two frame for di tent korna for di two back-side.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 26:23
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di room for inside wey dem dey koll, “Most Holy Place” na di temple back dem build am put. E long rish 30 fit and dem use cedar board take divide am from groun go rish di ceiling.


For di tent back wey face di west side, yu go make six frame.


For di two korna side, yu must doubol am for bottom, den kon finish di top as one ring and e go bi for di two korna.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ