20 For di nort side for di tent, make yu make twenty frame
kon make forty silva wey go dey under di twenty frame; two silva go dey under one frame, bikos of di two tins wey dem go do kom out from am.
with dia forty silva bottom and two go dey under di next frame.