14 Make yu take ram skin wey dem dye with red take make kover for di tent, den kover dis ram skin with fine leda.
Bikos E go must guide mi wen trobol kom kon hide mi for en temple. E go put mi on-top one high rock where nobody go fit tosh mi.
ram skin wey dem dye with red, fine leda, akasia wood,
Di one and half fit for di curtain lengt wey remain for di two side, yu go use am kover di two side.
And evribody wey get blue, purpol and red wool, fine linen, goat hair, ram skin wey dem dye to red and fine leda, bring dem kom.
E make two kover; di first one na ram skin wey dem dye with red and di oda one na fine leda to take kover di first one.
And di ram skin wey dem dye red as kover; di fine leda kover and di curtain to guide am.
bikos na Yu dey protet poor pipol and doz wey nor get anytin. Yu dey protet dem from rain kon kover dem from hot sun, bikos di way wiked pipol dey bihave, bi like heavy rain wey dey fall.
For day time, God glory go kover di town from strong heat kon protet am from heavy rain.
I dress yu with klot wey dem design well kon give yu shoe wey dem make with betta leader, den I put priest kap wey dem make with linen for yor head.
Make dem wrap am with di oda tools with fine leda kon put am for sometin wey dem go fit take karry am.
di tent, di kover for inside and outside, di fine leda kover on-top am, di curtain for di door-mot,
Wen time don rish for di pipol to travel, Aaron and en sons must enter di tent kon take di curtain take kover di Kovenant Box.