10 Yu go make fifty ring for di korna for di last curtain for one set and fifty ring for di korna for di curtain wey join di sekond set.
Yu go make fifty bronze hook kon put di bronze hooks inside di rings, den join di tent togeda, so dat evritin go form one kover.
Yu go take blue klot make ring for di curtain korna wey dey di end part for one set and like dis too, yu go make rings for outside di oda curtain korna for di sekond set.
Den yu go join five curtain togeda kon join di remainin six togeda. Fold di nomba six curtain two times for di Tabanako front.
Dem make fifty-fifty shape for di first curtain and for di curtain end wey dey di sekond set and di shapes dey opposite each oda.