7 Onyx stones and oda tins wey dem go put for di priest garment and for di chest side.
(Di gold wey dey di land, dey pure and difren-difren good iron still dey der too.)
Na di kind garment wey dem go make bi dis: e go get chest kover, one priest garment, one robe, tunik wey get design, one priest kap and sash. Dem go still make special garment for Aaron sons wey dem go wear kon serve mi as priest.
Di leaders bring onyx stones and oda ones to take set di priest garment and di Breast Plate front.
Onyx stones and oda difren stones to set for di priest garment and di Breast Plate.
En eye dey shine like dove wey dey near spring wota; dem bi like betta gold wey dem wosh with milk.