4 fine linen, blue, purpol and red wool; klot wey dem make with goat hair,
Den Fero take en own ring from en hand kon wear am for Josef own. E wear en fine klot for Josef kon put gold shain for en neck.
Na dis kind ofrin yu go kollect from dem: gold, silva, bronze,
ram skin wey dem dye with red, fine leda, akasia wood,
Di workmen go use gold, blue, purpol and red wool, with fine linen.
“Dem go make di priest garment with gold, blue, purpol, red and fine linen wey dem weave and e must bi who know di work well-well.
I dress yu with klot wey dem design well kon give yu shoe wey dem make with betta leader, den I put priest kap wey dem make with linen for yor head.
Na linen dem take make di sail; betta linen wey dem bring from Egypt and na from far yu go know, wons yu si am. Purpol klot wey fine pass for Cyprus, na-im dem take kover di window.
Dem allow am wear klean linen wey dey shine, (Dis linen mean di good tins wey God pipol do).