3 Na dis kind ofrin yu go kollect from dem: gold, silva, bronze,
Na from groun dem for dey dig iron and melt koppa.
“Make yu tell Israel pipol make dem bring ofrin kon give mi. Yu go kollect di ofrin wey pipol go give from dia heart.
fine linen, blue, purpol and red wool; klot wey dem make with goat hair,
Di workmen go use gold, blue, purpol and red wool, with fine linen.
land where una go for chop as una like and una go get evritin. Betta land where stones bi like iron and una go fit make koppa from en hills.