27 Di rings go dey near di rim and e go bi di poles wey dem go take dey karry di tabol.
kon take di poles pass inside di rings wey dey di box side, so dat dem go fit use dem karry di box.
Yu go make rim wey wide and round rish three inches kon do borda round di rim.
Yu go use gold make four rings kon put dem for di four korna wey di legs dey.
Yu go use akasia wood take make all di poles kon design dem with gold, so dat dem go fit karry di tabol with dem.
Make yu kover all di frames with gold kon make dia rings with gold, den make one place for di bars. Yu go still kover all di bars with gold.