24 Yu go design am with pure gold.
Make dem kover inside and outside di box with pure gold.
Yu go make rim wey wide and round rish three inches kon do borda round di rim.
Yu go kover di top; all di four side and en horns wey bi pure gold, den kon take gold round am.
una go put di bread for two row, six-six for one row on-top di tabol wey dem kover with gold, wey dey God present.