19 One among di angels wey dem make, go dey one end and di sekond one go dey di oda end.
E dey fly with en shariot for heaven; E dey travel with di wind.
Yu go use gold wey dem melt take make two tins wey bi like angel wey get plenty feada kon put dem for di two korna for di box kover.
Di angels go spread dia feada kon kover di box and di angels go face each oda dey look di box.