12 Yu go make four gold ring kon put am for di four leg; two-two ring for each side.
Make dem kover inside and outside di box with pure gold.
Make some pole with akasia wood, kover am with gold
Di poles must dey inside di rings for di box; dem must nor take dem komot.
Yu go use gold make four rings kon put dem for di four korna wey di legs dey.
Make yu kover all di frames with gold kon make dia rings with gold, den make one place for di bars. Yu go still kover all di bars with gold.
Put di poles inside all di rings and di poles go dey di two altar side wen dem dey karry am.
E put di poles inside all di ring for di box korna, so dat dem go fit karry di box.
Den e put di poles inside di rings for di altar. E make di altar with board and e get holes.
Dem make two gold dekorashon and two gold ring kon tie di two rings join di end side for di Breast Plate.