Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 25:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Make dem kover inside and outside di box with pure gold.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 25:11
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

As di inside room long, na so too e high rish 30 fit and dem kover evriwhere with gold. Dem kover di temple with cedar panels.


Di varanda for di main hall front na 30 fit, while di temple wide and high rish 30 fit. Solomon design inside di temple with pure gold.


Yu go make four gold ring kon put am for di four leg; two-two ring for each side.


Den yu go make two gold ring for di chest side kon join dem for di priest garment chest for up.


Yu go kover di top; all di four side and en horns wey bi pure gold, den kon take gold round am.


Di gold altar where dem dey burn incense and di Kovenant Box wey dem kover with gold, dey der too. Di gold jug wey dem put manna, Aaron rod wey grow leaf and di flat stone wey dem rite di law put, dey inside dis box.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ