Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 23:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 I go send fear like ant go drive Hiv, Kanaan and Hit pipol komot before una go rish der.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 23:28
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu klear di groun for us and wi stay der kon many for di land.


And I go send one angel go before una rish der kon drive Kanaan, Amor, Hit, Periz, Hiv and Jebus pipol komot der.


Make yu obey wetin I dey kommand yu today. I go drive Amor, Kanaan, Hit, Periz, Hiv and Jebus pipol komot for una.


Na di God wey go dey forever bi una guide and provida. En hand wey go dey forever, dey support una. E drive all una enemies kon sey make una distroy dem!


Den di Oga una God go send fear go porshu doz wey neva die wey dey hide and E go do am until di very last one wey dey hide from una, go die!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ