“Wen dem dey do festival and di pipol kom woship God, anybody wey pass di nort gate enter go use di sout gate go out afta dem don woship finish and doz wey enter thru di sout gate go pass di nort gate komot. Make nobody go out thru di gate wey e take enter, but make e pass di opposite gate kom out.