Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 22:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 “If pesin deceive girl wey neva no man and e kon sleep with am, e must pay di bride prize kon marry di girl.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 22:16
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

If di owner dey with am, di man nor go pay anytin, bikos wetin e pay take hire am kover di money.


“ ‘How eagle take dey fly high-high for sky? How snake take dey waka for rock? How ship take dey move for river and how man take dey love woman?’


Dis na how dem take born Jesus Christ. Wen Mary en mama don ready to marry Josef, before dem bigin sleep togeda, Mary kon si sey e don get belle with Holy Spirit pawa.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ