Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 22:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 But if dem tif am from am, e must pay di owner back.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 22:12
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Anytin wey wiked animal chop, I nor dey bring dem kom meet yu, I dey karry di cross by mysef. Yu dey ask of am from my hand, weda dem tif am for nite or day time.


di neighbour must swear to God sey, e nor get hand for di matter and di owner go asept en word and e nor go pay anytin.


If na wiked animal kill-am, di man go bring di meat pieces wey skata for groun to show and klear ensef and e nor go pay anytin.


“If pesin give en neighbour money or propaty to keep for am and dem kon tif di tin for di man house, if dem katch di tif, e must pay doubol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ