Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 21:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 But if di slave sey, ‘I love my oga, my wife and shidren; I nor go-go,’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 21:5
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“If na en oga gi-am wife and en wife born shidren, den na en oga go get di wife and di shidren, so na only di slave go-go.


den di oga go take am go meet doz wey dey judge. Dem go bring am kom di town gate kon put hole for di slave ear and di slave go serve en oga forever.


Oga God, difren-difren pipol don rule us, but na only Yu wi go dey praiz forever.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ