4 “If na en oga gi-am wife and en wife born shidren, den na en oga go get di wife and di shidren, so na only di slave go-go.
So Sarai kon tell Abram, “Since God neva let mi born shidren, make yu sleep with my savant. May bi wi fit from der get awa own family.” Abram kon do as Sarai tok.
Una must sekonsaiz evry pikin and dis go bi sign to show sey my kovenant with yu, go bi forever.
If di slave neva marry before e kom, na only en go komot, but if e don marry before e kom, di slave go komot with en wife.
But if di slave sey, ‘I love my oga, my wife and shidren; I nor go-go,’