31 “If di melu take en horn wound pesin pikin, dem go judge am like di oda ones.
“If pesin melu kill pesin, den dem go stone di melu die; nobody go chop di meat and dem nor go ponish di owner.
But if dem put prize for di owner head to save en life, den e go pay di full amount.
If di melu take en horn wound pesin savant, di owner must pay three shekel for silva and pipol go stone di melu die.
Wen E stop, di eart go start to shake and wen E look, di nashons go bigin fear. All di mountins go skata; di hills wey dey since go sink and E go dey forever and ever.