3 If di slave neva marry before e kom, na only en go komot, but if e don marry before e kom, di slave go komot with en wife.
“If una buy any Hibru slave, e go serve una for six years, but e go dey free for di sevent year and e nor go pay anytin.
“If na en oga gi-am wife and en wife born shidren, den na en oga go get di wife and di shidren, so na only di slave go-go.
“If anybody sell en dota as slave, di girl nor go-go like man slave.
For dat time, en and en sons go leave una kon go back to dia family and to dia propaty wey dia grand-grand papa get.