Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 21:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 “If pesin melu kill pesin, den dem go stone di melu die; nobody go chop di meat and dem nor go ponish di owner.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 21:28
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

And if di man nak en savant tit komot, e must let am go free, bikos of di tit wey komot.”


But if di melu dey always take en horn wound pipol and dem don warn di owner before and e nor do anytin koncerning di matter, before di melu kon kill pesin, dem must stone di melu die kon kill di owner too.


If di melu take en horn wound pesin savant, di owner must pay three shekel for silva and pipol go stone di melu die.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ