27 And if di man nak en savant tit komot, e must let am go free, bikos of di tit wey komot.”
“If anybody blind en savant eye, di man must free di savant, bikos of di eye wey e blind.
“If pesin melu kill pesin, den dem go stone di melu die; nobody go chop di meat and dem nor go ponish di owner.