Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 21:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 “Anybody wey beat en papa or mama, dem must surely kill-am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 21:15
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Like dis too, if anybody use wayo take kill en neighbour, den una go take am komot from my altar go kill.


“Anybody wey kidnap and sell pesin or dem katch di pesin for en hand, dem must kill-am.


“Some pipol dey curse dia papa and some nor dey tank dia mama.


“Di mout wey dey laf en papa and nor dey obey en mama kommand, bird from valley go plok am komot and vulture go chop am finish.


Anybody wey hide go kill en neighbour, na curse go follow am. Den all di pipol go ansa, “Amen.”


God nor give di law, bikos of good pipol, but na for pipol wey dey disobey and do anyhow. Dis kind pipol dey like to sin and dem nor dey fear God. Dem nor dey holy or get respet for anytin and dem fit kill dia papa, mama or anybody.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ