Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 2:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Dem ansa, “Na one Egypt man save us from doz shepad, den e draw wota for us kon still give di animals drink.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 2:19
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Jakob si Rashel wey bi en mama broda Laban dota and di sheep, e kon waka go remove di stone for di well mout kon give en mama broda sheep wota make dem drink.


Wen Kanaan pipol wey dey stay di land si dem dey mourn for Atad, dem kon sey, “Wetin happen nor good at-all for Egypt pipol.” Dat na why dem dey koll di place Abel Mizraim and e dey afta Jordan River.


Wen di girls rish house, Jetro, dia papa kon ask, “Wetin make una kwik kom house today?”


Di man ask en dotas, “Na where dis man dey and wetin make una leave am for der? Make una go koll am kom, so dat e go follow us chop today.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ