Wen Jakob si Rashel wey bi en mama broda Laban dota and di sheep, e kon waka go remove di stone for di well mout kon give en mama broda sheep wota make dem drink.
Wen all di sheep don gada for der, di pesin wey dey guide dem go roll di stone komot from di well mout for di sheep to drink wota. Den, afta dem don drink finish e go put di stone back for di well mout.